Sponsored Ads
Popular YouTuber Adalia Rose don die at di age of 15 from a rare genetic condition.
Dem diagnosed di US teenager wit Hutchinson-Gilford progeria, aka Benjamin Button disease, wem she dey three months old.
Sponsored Ads

Na Adalia family announce her death for Instagram, she “touch millions of pipo and leave di biggest imprint” dem tok.
Sponsored Ads